Lyrics : Korede Bello – Bella

We bring to you the official lyrics of ‘Bella’, a song by Korede Bello to help you sing along whiles you listen.

Korede Bello – Bella Lyrics

Intro
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono

Refrain
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh

Chorus
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah

Verse
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine

Refrain
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella

Outro
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe

Related Articles

Back to top button